#EndSARS: If I Dey For The Shoe Of The Youths Wey Dey  Protest, I Go Do Same Thing- Benue Governor Ortom

Gov Samuel Ortom of Benue state don react on the ##EndSARS as im yarn say he go join Naija youths to protest if he dey in their shoes.

Make Una read wetin im  Tweet;

We as leaders at all levels have failed, so if I was in the shoes of the youths protesting #EndSARS, I will do same.”

Governor Ortom

Leave a Reply