Wizkid second baby mama Binta Dallo collect yabis on Instagram from fan wey no mind im business say make she go find the father of her pikin wey she name Ayo Jnr.
Instagram User Untop Wizkid Second Babymama Matta
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Peter Obi, wey bi the Vice Presidential candidate of the …
APC Dem Get People Wey Get Brain, But Naija Still No Dey Work-Peter Obi Dey Yabbis El-Rufai
Hmmm!! Dis mean say Davido never ready to stop to …
Hailey Na My Lastborn For Now Sha-Davido
The madam of oga Presido Mrs Aisha Buhari don react …
Fayose Na Unchained Mad Dog- Aisha Buhari
The Speaker of the Edo State House of Assembly, Mr. …