E Bi Like Say To Do Wedding Don Dey Hunger DJ Cuppy

Ogbonge popular jingo Billionaire daughter, Temi Otedola, wey everybodi sabi as,  DJ Cuppy, yarn for her Snapchat account share say, Im want a wedding.

Leave a Reply