APC Dem Get People Wey Get Brain, But Naija Still No Dey Work-Peter Obi Dey Yabbis El-Rufai

Peter Obi, wey bi the Vice Presidential candidate of the Peoples Democratic Party (PDP) don react to the  statement by the governor of Kaduna State, Nasir El-Rufai say all the people wey dey PDP no get brain.

Make Una read wetin im yarn

“Well, all the good brains are in APC, but the country is not working. The good brains are in APC, yet the country is collapsing. That’s all I can say. When APC came, this country was growing at six per cent, since they came, look at where we are! Everything has headed south, not one item is positive.”

Leave a Reply