Some People Holy Pass Jesus – Pastor Kingsley Okonkwo Don Yarn (Video)

Lagos-based clergyman, Kingsley Okonkwo don counter Pastor David Ibiyeomie after he ban im members dem say dem no fit dey fast and still dey engage in s3x.
Make Una Watch the video

Leave a Reply