If Una Don Repent And Una Never Change Una Wardrobe , Una Still Get Long Way To Go – Patience Ozokwor

The Naija actress, wey don become evangelist, Patience Ozokwor, don yarn for recent interview, as she dey preach about repentance and wetin e mean to truly repent.


Make Una watch the video .

https://www.instagram.com/p/BqRvNfEg_MS/?utm_source=ig_share_sheet&igshid=188gpv8oxuy2t

Leave a Reply