Suicide Bombers Dem Dey Go Hell’ – Sultan of Sokoto

Sa’ad Abubakar III, wey bi the Sultan of Sokoto, wey also bi presido-general for the Naija Supreme

 Council for Islamic Affairs (NSCIA), don yarn say suicide bombers dem wey dey do bombing and dey use Islam cover face go burn for hell.

Leave a Reply