Cossy Ojiakor Don Reveal The Kin Man Wey She Want

Cossy Ojiakor don yarn her followers dem about the kind of man she wants in her life.

The busty actress share video where she complain about the hot sun wey dey keep her for house.

Make Una read wetin im yarn

Am soooo hungry…. crying …. am seriously hungry …dressed to go get food but can’t deal with the Lagos sun… I tot I can do this all fruit thing pineapple.. pawpaw ..apple .. all day long but…. am sooo fucking hungry ? the kind of man I need right now is a someone with a cool tinted car….for hot sun waka… a great cook that can make me food right now and a good massage therapist to take care of my body at night.. I just wanna be pampered.

Leave a Reply