I Don Catch Two Popular Celebrities Dem Wey Dey Do Three$ome For Hotel In Abuja– Nedu

Naija Comedian and host, Chinedu Ani wey una Sabi am as Nedu don make shocking revelation about some celebrities Dem
Him talk say I’m catch two popular female influencers wey dey do three$ome with his rich friend, wey bi Abuja big boy for Transcop hotel.

 

I’m yarn this Tori for talk session with Nollywood actor, Kunle Remi.
He also hint say these ladies Dem bi before-before  housemates of the Big Brother Nigeria (BBN) reality show.
Make una read wetin im yarn:
“I have walked in once on some of your influencers/celebrities two of them having a three$ome with somebody I know.
 
“Yes I said it. I have walked in on two of your favorite influencers/celebrities in Transcorp Hilton Hotel, Abuja. They saw me and they expect me to respect them and I respect them enough not to mention their names”.
Watch video below:

Leave a Reply