I Never Die O,I Still Dey Alive- Papa Ajasco Don Cry Out

Popular comic actor, Abiodun Ayoyinka wey Una Sabi am as Papa Ajasco don release video to clear Tori wey dey waka about say he no bi the actor wey don die

 

The 63-year-old release the video on Sunday after the news don waka-about say I’m don die.

Make Una read wetin Im yarn for

“My name is Abiodun Ayoyinka popularly known as Papa Ajasco. I am not dead. I am still alive. And thank you very much my fans out there for your concern. I really appreciate you people,”

See Post Below;

Femi Ogunrombi, na another actor wey play the role of Papa Ajasco in the wap TV comedy Papa Ajasco & Company na him die.

Ogunrombi, wey die on Saturday, step in for Ayoyinka for papa Ajasco,when Ayoyinka commot Papa Ajasco & Company.

The deceased come step down from the role when Ayoyinka return.

Leave a Reply