E Dey Do Me Like Say Make I Marry Again – Iyabo Ojo Don Yarn

Nollywood actress, Iyabo Ojo don yarn say she feel like to marry again.

The 44-year-old post her outfit to the reunion of The Real Housewives of Lagos reality show on Instagram on Friday.

Make Una read wetin im yarn :

Carry me dey go, Jehovah carry me dey go my husband house Now!!! with this Edo look, I feel like getting married again.”

post

Leave a Reply