2023: I Get Everything Wey Dem Dey Get To Be President – Peter Obi Don Yarn

Labour Party Presidential candidate, Peter Obi, don yarn say im get wetin e take to become president in the 2023 general elections.

Im yarn this tori for Channels TV

Make Una read wetin im yarn

“nobody goes into a match thinking of what will happen. Everyone is going into it to win.”

“I’m going into this contest to be the next President of Nigeria. I think I have all it takes to win,”


“Miracle is at the root of our faith, what strengthens our faith is miracle,
” .

“What strengthens our faith is miracle. I am looking forward to the next miracle next year to complete my journey.”

Leave a Reply