APC Primary: I No Expect Say I Go Win – Tinubu

Before-before governor of Lagos state wey bi flag bearer of the All Progressives Congress, APC, in the 2023 elections, Bola Tinubu on Wednesday don yarn say he no expect say im go win the party primaries.

Tinubu yarn this tori during for his acceptance speech for Eagles Square, Abuja after wey dem declare am winner for the APC primary election.

Make Una read wetin im yarn

“Let’s come together to defeat the PDP. I didn’t expect to win but I won, today is the only day I can punish you, Mr President,”

Tinubu get total of 1,271 votes from the 2,322 delegates for the Special Convention, as im  beat his major opponents, Rotimi Amaechi and vice president Yemi Osinbajo wey get 316 and 235 votes .

Leave a Reply