Stingy Man No Fit Be Our President, Na Person Wey Dey Give We Need- Clergyman Fr Mbaka Rubbishes Peter Obi’s Presidential Aspiration (Video)

Catholic priest, founder and Spiritual Director of Adoration Ministry Enugu, Fr Ejike Mbaka, don slam the presidential ambition of Peter Obi, wey bi presidential flagbearer of  the Labour party.

Im yarn this as im dey speak to members of his church on Wednesday, June 15.

 

Make Una read wetin im yarn

”A stingy man cannot be our President. We are very hungry. We need a generous person. Nigerians are hungry. Are we not hungry?”

Watch The Video Below;

Leave a Reply