I Go Comot PDP If Sheriff Win For Supreme Court

Ekiti state governor, Ayo Fayose, don threaten say im go comot  PDP if the Supreme court rule dem  favor PDP factional leader, Ali Modu Sheriff, for May 25th.

Tori from Channels TV, yarn say Fayose yarn tori people on Tuesday, May 16th when im react to media reports wey yarn say im don comot the name and logo of PDP from his campaign office and the mini signposts wey dem put for Ado and Ikere-Ekiti road dem.

Leave a Reply