I Fit Marry 100 Wife In One Day And No Bi Anybody Business (Video)

 

Yul Edochie, wey bi one of Naija popular actors, don release video to call out all those wey criticise him untop say im give his  colleague belle kome take her as a second wife.

Im make this revelation last month say he and actress Judy Austin Muoghalu get Pikin together

Make Una Watch the video

 

 

Leave a Reply