If My Husband Mess Up I Go Still Marry Another Person – Toyin Lawani Don Yarn (Video)

Fashion designer and celebrity stylist, Toyin Lawani don yarn say if her husband misbehave, she dey ready to marry another man.

The mother of three yarn this tori for  her diary session on The Real Housewives of Lagos reality show.

Make Una read wetin im yarn

“I see when they try to drag me or try to make me feel bad about my kids, telling me, I have kids with three different guys, excuse me if my husband messes up I’ll still marry another person if I found love, and it will be four different dads if that one fuck up if I find love again, I’ll still marry again and it will be five different dads,”.

The 40-year-old dey married to Segun Wealth, and dem get pikin together.

Toyin get two other children from her Before-before relationships.

Watch Video Below;

Leave a Reply