Omoni Oboli Don Reply Follower Wey Call Her Out Because She Kiss RMD On TV As Married Woman

Popular Naija movie star, Omoni Oboli don react after one of her followers criticize her online.

The actress share a message the follower send to criticize her because she kiss RMD in a movie despite say she bi married woman.

The follower tell her say we get tradition in Nigeria and na shame for married woman to kiss a man wey no bi her husband.

The actress reply the follower say more still dey come say she go play “prostitute ” in her next movie.

Leave a Reply