I No Bi 40 Years Old O-Eniola Badmus

Naija ogbonge popular jingo actress, Eniola Badmus don yarn us im real age after she celebrate her birthday yesterday.

After many-many tori wey dey waka abouy yesterday say she bi 40 years.
For Interview with encomium.ng, the beautiful yarn say she bi 34 say she no bi 40.
Make una read wetin she yarn: “Yes, today is my birthday, and I am so happy and fulfilled about it. I give God the glory.
“I am 34 today. I thank God for all He has done in my life.
“Who said I am not 34? If I claim that, don’t you know I still have elderly ones? What age do you want them to be? Please, I have not clocked 40, I am 34. I don’t know why people are getting it wrong.

Leave a Reply