Dem Suppose Give Us Award Say We Survive Naija – Teni

Naija singer, Teniola Apata don take to Twitter to yarn say dem suppose give those wey dey Naija award because say dem survive the country.

 

Make Una Read Teni Tweet; 

“Another day in Nigeria! Dem suppose Dey give us award for surviving Naija”

post

Leave a Reply