Mercy Aigbe Before-before Husband, Lanre Gentry Don Call Her ‘Ashawo’ And ‘Dog’

Naija businessman, Lanre Gentry don lash im his Before-before -wife, Mercy Aigbe.
For post on social media he calle her “ashawo and dog.”
He react to post of Funsho Asiwaju Adeoti, wey bi the first wife of Mercy new husband, Kazim Adeoti.
Funsho claim say actress Mercy Aigbe bi her friend and she bring am close to her family but Mercy kon reward her and dey sleep with her husband and kon becom his wife.
Funsho also yarn say Mercy been dey sleep with her husband Kazim when Mercy  son, wey don almost 12, dey just 5 months old.
Followers come take to Lanre Gentry Instagram account to ask if he don see wetin dem dey acuse his Before-before wife kon advise am to do DNA test on his son with Mercy to confirm if na him get the pikin
Make Una read Lanre reply

Leave a Reply