Una Go Witness Me And My Husband As We Grow Old Together – Rosy Meurer Don Yarn Troll Wey Dey Condemn Her Marriage To Churchill

Nollywood actress, Rosy Meurer don respond to one troll wey yarn say her marriage to Olakunle Churchill no go last.

The mother of one upload one photo of her family on Instagram with the caption: “SQUAD.”

One Instagram user Barbiejuly kom react say the couple go break up like filmmaker Tchidi Chikere and his wife actress Nuella Njubigbo.

“Una go soon break up. Law of karma, see Tchidi and Nuella,
” .

Rosy too kon respond :

I will not block you. I want you to be here to witness all the beautiful memories my husband and I will make till we are old.”

Leave a Reply