If Dem No Give You Transport Fare, No Commot Your House – Blessing Okoro Don Advice Women Dem

Naija businesswoman, Blessing Okoro don advise women say make dem no leave their house to meet men unless the men send dem transport money give them.

She share screenshot of a message one follower sent, weu show her the foreign money wey one man give her as transport fare after she visit him.

Blessing advise women follow her join, do same…

Make Una Read her post .

Leave a Reply