Make Una Stop To Dey Disrespect Me – OAP Toke Makinwa Warn People Wey Dey Take Small Eye Look Her Achievements

OAP and Vlogger, Toke Makinwa don warn Naij people to stop to dey disrespect her when dem dey list her achievements and accomplishments.

E start when one Twitter user, Ayomide, question wetin the media personality dey do for a living wey make her  ‘celebrity’.

Toke kon reply

“I literally be on my own lane and you lane ass sorry excuse called “Men” who don’t have shit to offer but your Twitter fingers constantly belittle my achievements for conversations. Sometimes I gotta drop my crown and set you staright. Google is your friend,”
 she wrote.

“Nobody should tell me to ignore cos ignoring these shit heads is what makes them run wild with imaginary stories, I ‘ve built my brand from the ground up and will not tolerate any disrespect from anyone.

post

post

post

Leave a Reply