I No Be Rich Man Pikin But My Pikin Dem Must To Get Mother Wey Fit Make Dem Proud – Annie Idibia Don Yarn

Annie Idibia, wey bi the Nollywood  actress, don yarn say she want be the kind mother her children fit brag about.

The mother of two yarn this tori for Instagram on Tuesday.

MAKE UNA READ WETIN IM YARN

“Ain’t no shame in humble beginning!!! At least my kids and my entire next generation won’t have to say this! Grace,” she wrote.

“I no bi rich man pikin But my kids must have a mother they can brag about. “ she added.

Leave a Reply