Bobrisky Don Fire Father Oluoma Untop Im Recent Preaching

Controversial crossdresser, Okuneye Idris Olanrewaju wey una sabi am as Bobrisky don yabbis Reverend father, Oluoma after his recent sermon.


Father Oluoma yarn as im dey preach for his members say make dem look beyond people physical appearances and kon use Bobrisky as an example.

This kon vex the crossdresser , Bobrisky,  kon make am fire slammed the priest

Make Una read wetin im yarn :

“Pastor fadaoluoma or what is that ur name again? So ur own bible taught you to judge right? See his head like over smokes guinea fowl”

Read the screenshot :

post

Leave a Reply