Make Una See The Reply Simi Give Im Follower  Wey Yarn Say Im Go Die If She No Marry Am

One follower for Instagram don threaten to commit suicide if Ogbonge popular jingo singer, Simi wey just marry Adekunle Gold no marry am.

Make Una read wetin dem yarn 

 

Leave a Reply