2023: Witches Dem Don Warn Osinbajo Say Make Im No Contest For Presidency, Kon Give Reason

Dem don warn Naija Vice President Yemi Osinbajo say make im no contest in the 2023 presidential election.
Na the aegis of the White Witches Association of Nigeria, WWAN, give this warning
WWAN yarn say God no program Osinbajo to become Naija President in 2023; say he no fit win if im decide to contest.
The talk-talk person of the witches and the Before-before board member of the Edo State Traditional Council during the administration of former Governor Adams Oshiomhole, Dr Iboi Okhue, yarn say Osinbajo go end the mission God send am in May 29, 2023.
Make Una read wetin im yarn
 
“God sent him to deliver a message to Nigerians. He has done that and he should go back to the church. God will use him in a bigger way other than being a head of state,”

Leave a Reply