I Dey Wealth, I Dey Get Anything Wey I Want, I No Collect Booty From Any Government – Bishop Oyedepo

The Bishop of Living Faith Church Worldwide, wey unu sabi am as  Winners Chapel, Dr. David Oyedepo don yarn say he  never receive or share any booty from any government for Naija.
He boast of God’s blessings dem upon his life, say im  get clear conscience.
Make una read wetin im yarn
“I don’t share any booty from any government. I have a clear conscience; I am dangerously wealthy. I am rich, whatever I want, comes. That’s what they call wealth,” 
Oyedepo yarn dis tori for the opening session of Shiloh 2018, wey bi the annual gathering of the members of the Living Faith Church for their International Headquarters, Canaan Land, Ota in Ogun State.

Leave a Reply