You Are A Goat – Leke Adeboye, Son Of RCCG General Overseer Pastor E.A Adeboye, Don Blast Pastors Of RCCG Wey Dey Disobey

Leke Adeboye wey bi the son of the General Overseer of the Redeemed Christian Church of God, RCCG, don take to social media to lambast pastors of the church wey dey disobey .

Every Thanksgiving Sunday wet bi the first Sunday of every month, all RCCG pastors dem supose join their National Headquarters where the General Overseer, Pastor E. A. Adeboye, dey Preach.

In some parish of the church, some pastors dey go-ahead to preach after the GO don spend 30 to 45 minutes to preach his own sermon.

For Instagram page this morning, Leke blast those pastors as im call them goats.

Some members of the church don take him side as im speak their minds, others question am sat im use the word “Goat”

Make Una read Read his post

post

post

post

Leave a Reply