Make Una Stop To Dey Accuse Buhari Say Im Disobey Court Orders – Prof Itse Sagay Yarn Naija People 

Chairman of the Presidential Advisory Committee Against Corruption (PACAC) Prof. Itse Sagay, don yarn Naija People  say make dem  stop to dey accuse oga Presido Muhammadu Buhari say im disobey court orders.

The PACAC Chairman address reporters dem after round table discussion on a proposed bill on the Jury Service Act on Thursday November 21.

Make Una read wetin im yarn

“In the case of Sowore, I think somebody should go and interview the DSS and find out why, instead of jumping to conclusions which are usually negative conclusions,”

Leave a Reply