I Go Drag You – Ruth Kadiri Warn Colleagues Dem Wey Wan Campaign For Politicians Wey Don Dey In Power For A Long Time

Popular Nollywood actress, Ruth Kadiri don take to Instagram to warn her colleagues ahead of the 2023 elections.

Make Una werin she Write;

“Dear colleagues and friends. I am waiting for those of you who will post politicians who have been in power for ever and ask us to vote for them. I will drag you. I swear i will drag your desperate hungry selves by your wigs. don’t say i didn’t warn you.”

post

Leave a Reply