Pasuma Don Collect Chieftancy Title For Lagos

Ogbonge Naija Fuji Musician , Alhaji Wasiu Alabi Ajibola Odetola, wey everybodi sabi am as Pasuma don collect chieftaincy title as the ‘Togan’ for Badagry Kingdom.

Leave a Reply