Lagos Govt Don Declare Free BRT Service On Christmas And New Year Day

Governor Babajide Sanwo-Olu, wey bi the Governor of Lagos State, don approve free ride on Bus Rapid Transit corridors wey una know as BRT on December 25, 2021, wey bi  Christmas and on January 1, 2022, wey bi New Year Day.

Dem announced rhis for statement signed by the Managing Director, Lagos Metropolitan Area Transport Authority, Engr. (Mrs.) Abimbola Akinajo.

The statement talk say dem dey offer the free BRT bus services  to Lagosians in the spirit of joy, love and peace wey the festive season signify.

.

Leave a Reply