People Dey Sell Their Souls For Fame – Korede Bello

Nigerian singer, Korede Bello don talk about the length Wey people fit go so dem fit get fame

The singer take to Twitter to claim say people dey sell their souls for fame.

Make Una read wetin im tweet:

The price of fame is at an all time high. Souls being sold out here.”

post

Leave a Reply