I Pray Make God Have Mercy On Those Wey Dey Wish Make My Papa Die – Kiki Osinbajo 

Kiki Osinbajo don pray for the heartless people wey dey wish make her papa VP Yemi Osinbajo die on Saturday helicopter crash.

Una know say imi  the Vice President and nine crew members survive when im helicopter wey dem dey inside crash land for Kabba, Kogi state on Saturday morning.

Make Una read wetin im yarn for her Instagram story with the screenshot of those wey dey curse .


‘People can be so heartless and all I pray is God has mercy on them’

Leave a Reply