Anything Wey Buhari Touch Dey Always Disappear – Omokri Don Cry After Anthony Joshua Lost Heavyweight Title

Dem Don Blame President Muhammadu Buhari over the loss  wey boxer, Anthony Joshua don suffer.
Reno Omokri blame Buhari after Joshua lost to Ukrainian, Oleksandr Usyk at Tottenham during the weekend.
Im post a picture where Anthony Joshua  take picture with the President Muhammadu Buhari, and write, “Everything Buhari touches suddenly disappears.”

Leave a Reply