My Church Members Dem Don Broke, And No Fit Dey Pay Tithes And  Offerings Again – Pastor Don Yarn As He Join Protest Against Govt (Video)

One pastor don cry out say members of his church no longer dey pay tithe and offerings because dem don broke.
The pastor wey come from Ghana say na wetin force am to join protest against the government on the 4th of August, 2021.
In share this for video wey im  share on social media
”This demonstration is a peaceful demonstration, we are not going to destroy any property. We are not against NDC nor NPP but we are against the bad leadership of this nation. the bad governance of this nation. Nowadays our church members when they come to church they cant give offerings.. they can’t pay their tithe because all our members are broke. there are no jobs in this nation,”
See photos below:

Leave a Reply