Nnamdi Kanu, Sunday Igboho: ‘Buhari Don Vex’, People Wey Dey Trouble Naija Don Dey In Trouble – Presidency Don Brag

The Presidency don brag about the arrest of Nnamdi Kanu and  Sunday Igboho house wey dem invade by the Department of State Service.
For statement wey dem issue on Thursday  the Special Adviser to President Buhari on Media and Publicity, Femi Adesina, yarn say President Muhammadu Buhari don wake up to deal with all criminal element including secessionists dem.
Make Una read wetin im yarn ,
“President Muhammadu Buhari don vex. Troublers of Nigeria are in trouble, and are being given bloody noses: insurgents, bandits, secessionists, all violent criminals”.
 

Leave a Reply