I Go Use Everything Wey I Get Comot Buhari For Im Seat Next Year-Reno Omokri

Reno Omokri don yarn say im go do everything legally and morally to comot oga Presido Buhari for seat next year.

Leave a Reply