We Dey Do Secret Investigation For All The People Wey Dey Inside Government- EFCC

Ibrahim Magu, wey bi acting Chairman for the Economic and Financial Crime Commission (EFCC), don yarn say  EFCC dem dey do investigation for all the people wey dey work for government.

Magu yarn say  oga Presido  Buhari don give am order to investigate every Naija people, weda them bi APC,  PDP, or any other party

Leave a Reply