Bestie No Dey Anywhere – Bobrisky Don Declare After Breakup With Im Before-before Bestie, Tonto Dikeh

Popular crossdresser, Bobrisky don declare say he no get any bestie again after in fight with his Before-before best friend, Tonto Dikeh.
Make Una read wetin im write;
‘The moment you hear haaa omg we love you but God love you more my sister you are on your own. So start learning to be on your own now that you are still alive. No bestie, close friend anywhere. Do u and leave the rest’.

Leave a Reply