Any Small Thing Una Go Dey Call Me Father Abraham – Ubi Franklin Yarn 

Record label owner, Ubi Franklin no dey happy with Naija people .
The talent manager yarn say he don tire make people dey call am ‘father Abraham’
Make Una see wetin him post :

Leave a Reply