I Go Never Encourage Girls Dem To Be Side Chic To Married Men – Mercy Aigbe (Video)

Mercy Aigbe don deny tori wey yarn say she dey encourage girls to be side chics to married men.

This na after she yarn for video say any girl wey bi side chic to a married man, should better chop im money.

She kon defend herself after people begin Yabbis her untop the tori.

Make Una Watch Her New Videos;

 

 

Leave a Reply