Gospel Singer, Adeyinka Alaseyori Don Finally React To The Criticizing Of Tope Alabi About Her Song (Video)

Yoruba gospel artiste, Adeyinka Alaseyori don beg Naija people to stop to dey drag Tope Alabi after she criticize her song wey the title bi ‘Oniduro Mi.’

Make Una Read Wetin Im yarn

“Mummy Tope Alabi is our mother she is a mother to me and so many… by virtue we have been blessed by her ministration.. Please and please, let us worship God, let us celebrate God.. Let Jesus be at the center of it all.. Halleluyah”

Watch The Video Below;

Leave a Reply