Bobrisky Don Speak On The Fight Between Him And Im Bestie, Tonto Dikeh

Controversial crossdresser, Idris Okuneye wey una sabi am Bobrisky don break his silence after tori wey dey waka about say im fight with his best friend, Tonto Dikeh.
Make Una read wetin im yarn as im dey address the matta
Make Una read wetin im yarn :
“Guys, I just watched a video of one guy, saying he can’t wait for me and my tonto to fight dirty on ig .sad you will wait for 100yrs more.”
“You don’t know me sha. I’m so discrete to a fault when it comes to keeping relationships. So you think even if we truly have issues I will come out to rant?
“I will never in my life fight any of my friends on social media no matter bad it maybe. So those waiting for fight, 600,000 years for you. Come let me train you how to be a true FRIEND.”

Leave a Reply