E Bi Like Say Davido Done Get New Girlfriend O!

Davido share us photo of him and one sisi, wey im no gree show her face..


For the photo, both of dem, dey show off dem wrist watch as him com comentry the photo put“Paris with love”.

Hmmm!  As d Paris with love,  dey make mi wonder weda na him new girlfriend bi dat and him never wan show her face yet.

 

Leave a Reply