You Wan Ban Okada And Keke Napep But You No Fit Ban Dem For  Oshodi – Uche Maduagwu Yarn Gov SanwoOlu

Controversial Nigerian actor, Uche Maduagwu, don slam the Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu untop the Kata-Kata for  Oshodi.

Kata-Kata happen for Capa Park Mosafejo area of Oshodi, Lagos State, today, May 20, as a group of Military personnel enter the area after thug kill one of their colleague.

Make Una read wetin im yarn

 “Sanwo-Olu has failed Lagosians. Look at wetin dey happen for Oshodi. See how Army people dey do nonsense for Oshodi.  And we have a governor.

“You want to ban okada, you want to ban keke napep. You cannot ban agbero. You cannot ban hoodlums.”

 

Swipe for videos for the Kata-Kata wey happen for  Oshodi.

Leave a Reply