Make Una Tell Us Where All The Loots Wey Una Don Recover  Dey – Sultan Of Sokoto Yarn FG

The Sultan of Sokoto don ask the federal government to explain to Naija People wetin dem take the looted funds wey dem recover from past leaders do.

Make Una read wetin im yarn ;

“The government owes Nigerians an explanation, we want to know how much billions of naira was recovered from our past leaders. Where the monies are and what are they doing with them?

“This explanation is necessary considering the state of our education and other infrastructure like roads which need serious government attention.”

Leave a Reply