Clement Ebri, wey bi the chairman of the primary election panel of the All Progressives Congress (APC) for Lagos, don declared Babajide Sanwo-Olu as winner for the state.
Ebri yarn dis tori for press conference for Lagos for Wednesday morning.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.